Lol....people with their bad mouth...if mrs allison decides to open up on what she is been acuse of,,,we go d suprise to know d numbers of leaders involve in both apc n pdp
Through out jonah's tenure u dey steal and u no fall sick oooo na when u hear probe u dey fall sick kai, u no well @ all u well nothing do u na just fear dey ur body.
Alljust to avoid probe. "D fear of probe is d beginning of sickness". Let's see how many more will fall sick after her. Have you heard the New Nigerian National anthem? Anticipate #PromiseLand
Wen u dey jolly sickness no show face but wen ur hubby Jonathan tell u ow stubborn my presido be to probe im government na dat time malaria show ur door wit trillion wey dey ur account there's God oo
Lol....people with their bad mouth...if mrs allison decides to open up on what she is been acuse of,,,we go d suprise to know d numbers of leaders involve in both apc n pdp
ReplyDeleteI pity ds woman aswear, but non d less d money na, it has to com out ma, speak up and u shall die freely
ReplyDeleteHahahaha abeg stand up o buhari is waiting for you so try be on your fit
ReplyDeleteAbeg no die wit our money o
ReplyDeleteThrough out jonah's tenure u dey steal and u no fall sick oooo na when u hear probe u dey fall sick kai, u no well @ all u well nothing do u na just fear dey ur body.
ReplyDeleteAbegi
ReplyDeleteAlljust to avoid probe. "D fear of probe is d beginning of sickness". Let's see how many more will fall sick after her. Have you heard the New Nigerian National anthem? Anticipate #PromiseLand
ReplyDeleteWen u dey jolly sickness no show face but wen ur hubby Jonathan tell u ow stubborn my presido be to probe im government na dat time malaria show ur door wit trillion wey dey ur account there's God oo
ReplyDelete