Friday, May 22, 2015

LMAO!! See What A Student Posted On The Notice Board Of A University Hostel

Abeg return this guy phone oo, before him go Enugu for you Lol

Scroll down for more photo...

11 comments:

  1. Ommo givm him fone b4 him go go py dues for u 4 Enugu o. So funny.

    ReplyDelete
  2. Lalalalala abeg return em fone o

    ReplyDelete
  3. Hmmm who even theif that kind phone self UWAIFO. EMMA and OLOVO you know the person? ?... I just dey laugh

    ReplyDelete
    Replies
    1. The phone just develop leg

      Delete
    2. Ok stephen say he know who thief am oo...Well I just dey laugh

      Delete
  4. Lol
    ,,that's a serious issue....
    Some people go steal their destiny away one day..

    ReplyDelete
  5. Hmmmmm,Abegoooo, make una find ds guy fone giv am

    ReplyDelete
  6. Some of this things na wash! Just to instill fear in the person.. You know whether the person juju pass your own. Abeg make una try return the phone make em sabi spell again biko

    ReplyDelete
  7. The gbagaun plus just dey funny. However, the warning is clear...lmao

    ReplyDelete
  8. Lol abeg make de breg back de phone 4 something happen

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...