NEWS, CELEBRITY, LIFESTYLE, INSPIRATIONS AND MANY MORE...
Ommo givm him fone b4 him go go py dues for u 4 Enugu o. So funny.
Lalalalala abeg return em fone o
Hmmm who even theif that kind phone self UWAIFO. EMMA and OLOVO you know the person? ?... I just dey laugh
The phone just develop leg
Ok stephen say he know who thief am oo...Well I just dey laugh
Lol,,that's a serious issue....Some people go steal their destiny away one day..
Hmmmmm,Abegoooo, make una find ds guy fone giv am
Some of this things na wash! Just to instill fear in the person.. You know whether the person juju pass your own. Abeg make una try return the phone make em sabi spell again biko
The gbagaun plus just dey funny. However, the warning is clear...lmao
Hehehe
Lol abeg make de breg back de phone 4 something happen
===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...
Ommo givm him fone b4 him go go py dues for u 4 Enugu o. So funny.
ReplyDeleteLalalalala abeg return em fone o
ReplyDeleteHmmm who even theif that kind phone self UWAIFO. EMMA and OLOVO you know the person? ?... I just dey laugh
ReplyDeleteThe phone just develop leg
DeleteOk stephen say he know who thief am oo...Well I just dey laugh
DeleteLol
ReplyDelete,,that's a serious issue....
Some people go steal their destiny away one day..
Hmmmmm,Abegoooo, make una find ds guy fone giv am
ReplyDeleteSome of this things na wash! Just to instill fear in the person.. You know whether the person juju pass your own. Abeg make una try return the phone make em sabi spell again biko
ReplyDeleteThe gbagaun plus just dey funny. However, the warning is clear...lmao
ReplyDeleteHehehe
ReplyDeleteLol abeg make de breg back de phone 4 something happen
ReplyDelete