Tuesday, March 31, 2015

Wizkid Blast Goodluck Jonathan Openly On Twitter (Photo)

Funny though!! what do you think, is it ok??

See below...

11 comments:

  1. Chy...GEJ don suffer...even vegetables don d talk too....e go worst wen him loose d election oh

    ReplyDelete
    Replies
    1. Lol. Wizkid don cause wahala. If dem no call am vegetable, dey go call am pikin or small boy. But d guy sef won talk I'm own.

      Delete
    2. Ahahahahahah.....but its unfair...make we show am small respect na

      Delete
  2. De small pinking no de hear world

    ReplyDelete
  3. Wetin dis one kno. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  4. Even earth worm still wants to talk against Jonathan... A President who is more of a man than Wizzy will ever be. Can't you see the way he accepted defeat? Doesn't that show you his kind of person?

    ReplyDelete
  5. Ds idiot no face eh music... see how many hit tracks davido and the rest done bring to d table... u dey dr dey talk Wetyn u nor knw...

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...