Thursday, October 8, 2015

When Will Women Stop Doing This To Men? (See Photo)

Choi! And this is make up oooo...

10 comments:

  1. Imao......see transformation...guys always wait early morning b4 u propose oh

    ReplyDelete
  2. Dis is serious fraud iswear. Any man dat marries dis woan with that makeup needs a refund of his bride prize. Oliseh na big cow! Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  3. See wowo abeg na God go punsih person

    ReplyDelete
  4. Dem suppose arrest the person wey rub dat powder

    ReplyDelete
  5. That's a great level of Artistry work of make up ! I go run 4040 cut the speedo meter cus no looking back is involve menh dis wan pass 419 o

    ReplyDelete
  6. All D's guys wey dey D's blog una no good,so una no fit help am,well lesson for una,no run follow girl for party,wait till u see am on a neutral ground

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...