Trending Now On Twitter: Guy Takes Girl On A Trip To Dubai, Abandons Her There Because She Refused Him S3x (Read)
So the latest happening right now is the story of a guy who allegedly abandoned a girl in Dubai because she denied him sex. I guess he wasn't expecting that to happen after investing over 500k. So he decided to leave the girl stranded in Dubai.
Someone took to twitter to share this story, most people took sides with the guy, Popular Beat FM OAP also said he would even report her to immigration office that she's loitering about and begging for money.
Olovo and Isha,wetin una mean? D guy nor wicked at all. Whn the. Gurl see ticket visa,she noor ask. D guy. Wetin dem wan go dubai do or. Wetin him want 4rm am... mtcheeeewww I sure. Say wetin make am. Stranded be say. D guy carry her passport. Go naija self. Na so one babe. Say make I. Dash am my iphone6. I come joke wit am say if cold dey. Catch me whether she go cuddle me. She shout Noooo... I tell am see Mumu. Lol
Lol,,that dude must be a heartless fool
ReplyDeleteThis guys wicked oo...she force u? Ha'a...but even d babe too fuck up..u just wan chop him money leave am..haba
ReplyDeleteNa him good 4 d girl. Dem go dey collect gifts when dem know say dem no want anything with d guy. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteSince no b one way ticket, make she dey come bk,abi d guy carry her psport
ReplyDeleteLol this girl funny waiting she be think
ReplyDeleteVery funny story whc film b dat & d title?
ReplyDeleteI dey feel the guy
ReplyDeleteLmao.. Heartbreaking I swear!! The girl should just go n report herself to immigration for deportation simple
ReplyDeleteOlovo and Isha,wetin una mean? D guy nor wicked at all. Whn the. Gurl see ticket visa,she noor ask. D guy. Wetin dem wan go dubai do or. Wetin him want 4rm am... mtcheeeewww I sure. Say wetin make am. Stranded be say. D guy carry her passport. Go naija self. Na so one babe. Say make I. Dash am my iphone6. I come joke wit am say if cold dey. Catch me whether she go cuddle me. She shout Noooo... I tell am see Mumu. Lol
ReplyDelete