Tuesday, July 21, 2015

LOL!! See What Don Jazzy Posted On Instagram

Hehehe!

10 comments:

  1. Dis kind dirty place na him dem dey. Collect money for refude dumping? They are not serious. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  2. Na e b d kind thing wey naija need

    ReplyDelete
  3. Lol..in a week time u go see d wall don fall refuse don com full the place

    ReplyDelete
  4. Hehehe...but an average 9je will still ignore the warning to do the otherwise...

    ReplyDelete
  5. Hahahahahahahaha abeg I no go die with laugh

    ReplyDelete
  6. Even if it dirty and dey stop dumping refuse there it will be clean and I think that is a better way to do it

    ReplyDelete
  7. Lmao.. Make I hear say people listen

    ReplyDelete
  8. Don jazzy lack wetin to post hehehe make he check other celebs wall as dem de post dia dogs,shoes, jeans,houses, just take a fucking pic of anything and post.. not this

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...