What Could Have Osinbajo's Wife Told Aisha Buhari That Made Her Laugh So Hard? LOL
This picture moment is so beautiful! What in world did Professor Osinbajo's wife tell Aisha Buhari to make her laugh this hard? Caption this moment please...
Mine is; She told Aisha...
Osibanjo's wife: "dem say ya watch na 10milla"
Aisha: "u dey mind dem kwoh" sumtin wen I buy from mallam Garuba for wuse 11 market that day we go fry akara" My levels don change be that na......HAHAHAHAHAHA!
Mayb Osinbajo wife tell am say! Kai u get luck say u marry man wey tall o, dis my own too near ground, see e small head like groundnut, na him Aisha burst laff. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
I sure say Aisha even tell am say, u get luck say ur husband na prof my friend walahi, dis my own fit tall buh one book e no kno, as I don teach am d meaning of APC reach e still never know am. So my sister na d same rope tie two of us. Burst laff again. ChiChi no b u ask us mk we explain wetin we see? Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Dis Aisha fine no be small sha! Anyhow camera catch d woman she dey kankpe. Na now I see were Zara 4 carry. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteWetin b my own here...bycicle has no business with petrol station
ReplyDeleteMayb Osinbajo wife tell am say! Kai u get luck say u marry man wey tall o, dis my own too near ground, see e small head like groundnut, na him Aisha burst laff. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteBuhahahahahahaha!!! Ur are CRAZY!!! with caps ONLY no lower cases!!!
DeleteI sure say Aisha even tell am say, u get luck say ur husband na prof my friend walahi, dis my own fit tall buh one book e no kno, as I don teach am d meaning of APC reach e still never know am. So my sister na d same rope tie two of us. Burst laff again. ChiChi no b u ask us mk we explain wetin we see? Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
DeleteFrom de laugh she be de tell her say no be small thing to seat here oo
ReplyDeleteNaso
ReplyDeleteUwaifo na u know oooo
ReplyDeleteU dey fear? Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
DeleteAisha... Madam osinbajo was like. Pls beg oga to stop humiliating my husband.
ReplyDeleteaisha...hahahahahahahahaha that one go hard oo
Hmm..
ReplyDeleteShe must have said "patience go dey envy us for utoeke"
ReplyDeleteLalalalala am cracking up una no well o
ReplyDeleteNa our turn to share the money for the next eight years
ReplyDeleteI seconded @uwaifo lolzz
ReplyDelete