Monday, June 1, 2015

Hiaaa!! Just See Picture Metro UK Used As President Buhari's Picture!

Lolss! Nawaooooooo!

10 comments:

  1. Lol. Abeg who be that for the pisure

    ReplyDelete
  2. This people don start with their propaganda oh....

    ReplyDelete
  3. hahaha why them no put OLOVO pic for there na...well i just dey laugh

    ReplyDelete
    Replies
    1. U no like Olovo @ll. U wnt mk Buhri find m?

      Delete
    2. Him dey form say he sabi Politricks na...well i just dey laugh

      Delete
  4. Don't they kno they cn get sued 4 dis? Dis is utter rubbish.

    ReplyDelete
  5. Crase people... Dem knw do am.... if na US president dem go get him pisure well.. and beside who tell dem say naija presido na soldier?

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...