Tuesday, June 30, 2015

Driver Urinates On The Roadside, Causes Traffic Jam At Ekoro Road In Abule Egba Lagos (See Disgraceful Photos)

Things I won't stop seeing in Nigeria! And that one na person papa oh! So, piss hungry person as him dey drive, and na to park motto for road side piss good for am ehn kwa!? Abeg, see another photo as you continue...

9 comments:

  1. Na wa o! Call of nature. Buh him too do dis e own sha! E get luck say no b soja minute park. 4 him back.na koboko. E. 4 hear. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  2. Its a commonn practice when ur hold on a dead traffic jam..lol,but me no fit do am oh..

    ReplyDelete
  3. Lol..bad habit..they for flights am

    ReplyDelete
  4. if d guy go anode country, e no go hold d piss

    ReplyDelete
  5. Shuu.. Na so I see aboki dey piss for road with em shapeless joy stick!! I was so shocked cos its a very busy road

    ReplyDelete
  6. African man wit our mentality, if dem ask am nau he go defend his action, hmm

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...