Thursday, May 21, 2015

See What A Father Did To His Daughter (Photo)

What a father....Wondering what she did?

7 comments:

  1. See fresh lap. Well, mayb she prove stubborn cos me no dey trust girl o. She still dey under her father sef and she dey paint nail.

    ReplyDelete
  2. Ogadinma o! Nawa for the man o

    ReplyDelete
  3. Baba u bad ooo. Wetin she con do u reach like dat?

    ReplyDelete
  4. Hmmm... well, my father was like this

    ReplyDelete
  5. Ur information is not enough to accuse her dad of doing this,,but some parents are like that and it could b her useless boyfriend too

    ReplyDelete
  6. That one na mark?Mcheeeeew,come ask me wey my mama na teacher, if she misses ur hand, na ur body, maybe just a flog,she dey magnify am, wetin she do,d papa go just dey beat am

    ReplyDelete
  7. I don't no some men belv in beating nawa

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...