Monday, May 18, 2015

Actress Uche Ogbodo Poses "Legs Open" In New Photo

Many female stars pose like this..from Beyonce, Nicki Minaj, Rihanna. The photo caused some controversy on Uche Ogbodo's page. Fans felt it was inappropriate...

Anything wrong with her pose?

17 comments:

  1. Nothing wrong but because we arr africans n by our culture its not proper for a lady to open her legs that wide...

    ReplyDelete
  2. Hmmm Uwaifo do you like this position??

    ReplyDelete
    Replies
    1. U want make uwaifo come tok e own abi

      Delete
    2. U want make uwaifo come tok e own abi

      Delete
    3. Ehn! I like D pose. MezzY no worry I go soon begin dey tlk my own. Lol

      Delete
  3. Mtcheew! People n talk... Nothing is wrong here biko. Abi she no go collect breeze again?

    ReplyDelete
    Replies
    1. Stephen breeze abi,ad she pose like dt,is there anything civil about her,see d people they re comparing her with,re dey sane, Beyoncé, Niki Minaj,ds ones dt already sold their souls to Satan, it's not ladylike

      Delete
  4. See all of una mouth, make una babe open leg like dt for public, weda una no go run go close am

    ReplyDelete
    Replies
    1. But she west trouser na! If na skirt problem go dey.. But you dey see anything weh I no dey see??

      Delete
  5. I no see nothing here joor! Wh d post sy legs open I think sy pnt dey show. Nothing dey here joor!

    ReplyDelete
  6. chai chai chai!!! this people no get eyes see V_jay dey show nawa for her sef

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...