Monday, May 4, 2015

Actress Omotala's Daughter Is So Beautiful (Photo)

She has a lovely smile...

14 comments:

  1. Emma na pikin abuse b that,common for u to trek from Lagos to maiduguri hard u,na d one way u go finish u dey fine,ko easy rara!

    ReplyDelete
    Replies
    1. Shebi when I dey toast you, you say make I trek ,now I wan toast this fine ,you wan pour sand for my garri shey, Williams come carry your inlaw o, she dey use style dey show interest o lmao

      Delete
  2. Hmmm,carbon copy of her mum...

    ReplyDelete
  3. Omo no fine hia o! E be like say she new wake up from sleep. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
    Replies
    1. COmot ya eyes before I go network you punch

      Delete
  4. Chai! do person wey do u ds thing,do am throw am for river,Emma,oya send punch

    ReplyDelete
  5. Hmmmm nice smile.. reminds me of boko haram

    ReplyDelete
    Replies
    1. Huuuu....ama apply chioma ajunwa asap!!!

      Delete
  6. Chichi take note of Colins,before bomb go explode for ds blog

    ReplyDelete
  7. She looks like Genevive somehow... anyway.she's pretty

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...