NEWS, CELEBRITY, LIFESTYLE, INSPIRATIONS AND MANY MORE...
Yes n if not..@least he can go ti bed with both eyes closed knowing that his stolen fortunes are in good hands...
Chai see kiss! All these folks wey dey kiss once in four years...there is God o lol
Emmanuel how u take know
Lol no worry I sabi their profile wella,the next kiss na in anoda 4yrs and its under probability too,cus if d party wey em go support den,go loose,no kiss 4 madam be that..lol
But him d kiss freely on daily basis to them small small gals na
Emma u no well. Olovo u sef need doctor. Ahhahaha! Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Interesting
Ok,na kissing galore
Hehehe,Plaster kiss!!! Unto the next one!!!
Nice one
Oh boy yeeee
Omo no be small thing o
===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...
Yes n if not..@least he can go ti bed with both eyes closed knowing that his stolen fortunes are in good hands...
ReplyDeleteChai see kiss! All these folks wey dey kiss once in four years...there is God o lol
ReplyDeleteEmmanuel how u take know
ReplyDeleteLol no worry I sabi their profile wella,the next kiss na in anoda 4yrs and its under probability too,cus if d party wey em go support den,go loose,no kiss 4 madam be that..lol
DeleteBut him d kiss freely on daily basis to them small small gals na
DeleteEmma u no well. Olovo u sef need doctor. Ahhahaha! Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteInteresting
ReplyDeleteOk,na kissing galore
ReplyDeleteHehehe,Plaster kiss!!! Unto the next one!!!
ReplyDeleteNice one
ReplyDeleteOh boy yeeee
ReplyDeleteOmo no be small thing o
ReplyDelete