Wednesday, April 8, 2015

President Obama Makes Telephone Calls To President Jonathan And Buhari (See What He Told Them)

US Embassy Nigeria posted this on their Facebook page

6 comments:

  1. Ok...nice one n good iniative.....

    ReplyDelete
  2. Bros we no need ur call abeg! Sell weapon 4 us take fight Boko haram u no gree sell. Una kuku talk say we go split dis year. Split we no split. Abeg! Make una leave Naija 4 us o. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  3. Make dem sell weapon for una,make ds army wey corruption dey romance their head use am for coup,d soldiers re making progress without d ammunition from d us@Uwaifo, Obama thanks for d call,

    ReplyDelete
  4. Mezzy abi wetin be da ur name I no blame you

    ReplyDelete
  5. Nice one come kayode waiting mezzy do you abbi de name de sweet u to call

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...