NEWS, CELEBRITY, LIFESTYLE, INSPIRATIONS AND MANY MORE...
TAaaaaaah.......this one na son n grandma game or photoshop....
Ugo u no tittle dis thing well. E suppose be "Emma and old lover making out in public". Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Lol
Wille u don high orijin abi...lol waka shege bansa ....I reject am IJN
This guys should be jail for this
For what na
Lol wetin em do you
Geez what's this
Uwaifo, u see Emma for dream,this one na photoshop
I tire o,help me ask am
@all. We know that Emma is a sugar boy, why una dey try to defend am. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Na so you like Emma abbi
Ky,,u really know emma wella....
See dem bad belle ...I reject am
Emma u see urself, instead of u to rest for d mata ur talk go put u 4 trouble just now. Olovo wey b ur learned colleague wan expose u now. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...
TAaaaaaah.......this one na son n grandma game or photoshop....
ReplyDeleteUgo u no tittle dis thing well. E suppose be "Emma and old lover making out in public". Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteLol
DeleteWille u don high orijin abi...lol waka shege bansa ....I reject am IJN
DeleteThis guys should be jail for this
ReplyDeleteFor what na
DeleteLol wetin em do you
DeleteGeez what's this
ReplyDeleteUwaifo, u see Emma for dream,this one na photoshop
ReplyDeleteI tire o,help me ask am
Delete@all. We know that Emma is a sugar boy, why una dey try to defend am. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteNa so you like Emma abbi
DeleteKy,,u really know emma wella....
DeleteSee dem bad belle ...I reject am
DeleteEmma u see urself, instead of u to rest for d mata ur talk go put u 4 trouble just now. Olovo wey b ur learned colleague wan expose u now. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Delete