Ahahaahaha! Thank God say every tribe get winch, no be only Edo dem dey. If u check well now Emeka babe na night airforce chief with a life time experience. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Mezzy u no well @all......me na Benin man now me no be Ishan. Buh dd truth still be say every tribe get winch. Wch tribe u be sef? U wan resemble Ishan one kain o. Ahahahahaha! Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
True
ReplyDeleteHmmm...no comment
ReplyDeleteUgooo,hmmmm,e b like say u want hear Uwaifo voice
ReplyDeleteU dey mind Ugo, him and dis Emeka na China made. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
DeleteAhahaahaha! Thank God say every tribe get winch, no be only Edo dem dey. If u check well now Emeka babe na night airforce chief with a life time experience. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteGbam
DeleteDis picture funny sha no be small, see as one of d sughusughu open mouth as e see d oil. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteLol funny
ReplyDeleteBut Uwaifo, d winch for ishan no be hereoooo,dem dey suck both their own children blood,
ReplyDeleteMezzy u no well @all......me na Benin man now me no be Ishan. Buh dd truth still be say every tribe get winch. Wch tribe u be sef? U wan resemble Ishan one kain o. Ahahahahaha! Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
DeleteAhahahahah...daaaaaaa,,isha witchcraft no get nafdac number oh....that's d last place I will want to be oh
DeleteOkay ooo
ReplyDeleteLol..jesu!
ReplyDelete