Friday, April 17, 2015

Choi! Just Take A Look At This Girl!

The power Of Makeup! hmmmm! in Uwaifo's voice lol

32 comments:

  1. Then I'm the first person to comment to this post, it's really bcos I want to meet those guyz that were giving Chi-Chi the glory that was meant for me, I'm watching you guyz o!

    ReplyDelete
    Replies
    1. Hahahahaha come take orijin na

      Delete
    2. BloomGist u try wella! We totallly love d new outlook. Buh u sef u greeedy o. U no just wan share dis glory with ChiChi @alll. Badt guy. @Emma u wan givam orijin after u s what it did to d Oba, abeg o. Hmmm! "Uwaifo don talk e own".

      Delete
    3. Lol. bloom gist you try.




      #GodblessNigeria

      Delete
    4. Lol....bros park well...let's do d praising for u...afterall ,,if we praise u or chichi na thesmae source na

      Delete
    5. Ahahahahahahahahahahaha.....na joke oh

      Delete
  2. Willie no be that your boo be this hmmm I saw nothing o

    ReplyDelete
    Replies
    1. Dey hia dey deny ur bone of ur bonee and ur flesh of ur flesh. U wan try pass am give another person abi, e no go work. I will let her kno that u deny her on blogu'll see. Hmmm! "Uwaifo don talk e own".

      Delete
    2. Haba Willie even chichi knows sef ...lol go carry ur woman o,I no want

      Delete
    3. ChiChi no know anything don't try to drag her into this. U tink say I no kno say una don do introduction. No leme con go open ya yansh o. Hmmm! "Uwaifo don talk e own".

      Delete
  3. Buh really if not 4 make up wetin girls 4 do. E for hard o. I've often said it b4 I settle down with any girl we must go swimming. I can't wake up to see who I didn't marry o. Hmmm! "Uwaifo don talk e own".

    ReplyDelete
    Replies
    1. Lol this boy like lagoon oo, so u wan carry ur woman go swim choi ...but gals and make up nawa too o

      Delete
    2. Lagoon o, lake o, Atlantic ocean o, as long as there's water she must baff make I see. Hmmm! "Uwaifo don talk e own".

      Delete
  4. Hmmm bloom Gist you look perfect you can have all the glory then add Alumo to it

    ReplyDelete
    Replies
    1. Lolz, I neverv test Alomo before kwan

      Delete
    2. Did u say h look perfect...@chilaka hmmm,,,na witchcraft b this one oh

      Delete
  5. Chai! God forbid bad tin. Only God will giv our makeup artist heaven o. God hav mercy.

    ReplyDelete
  6. Hmmm,,I think its photoshop..but this one good for chilaka

    ReplyDelete
    Replies
    1. Lol...no b my mouth u hear am oh

      Delete
    2. Olovo na Emma woman u go dey give Chilaka abi, we kno were ur own dey too. As soon as ChiChi post am I go let everybody kno. Na so una yansh go take dey open small small. Ahahahahaha! U can't hide anything from Uwaifo and u kno it. Hmmm! "Uwaifo don talk e own".

      Delete
    3. Ahahahahahaha...no b me talk am oh

      Delete
  7. Wakaring byand looking at guys dragging... a small gal smh....

    ReplyDelete
  8. Tahhhhh olovo..... I nor join una oooo.... make una carry una market go

    ReplyDelete
  9. Healing hands were u dey run go,standooooo,is this photo shopped?anyway na Emmanuel own,it's settled, chichi do quick bring Olovo, Emeka and Uwaifo own,bc u re d connector, Hahahaha, Emma origin sure for urside na

    ReplyDelete
  10. Bloom gist u rock,Uwaifo this na d second time wey u dey tok ds thing,no carry am go swim,just visit am early in d morning, with out informing her

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...