Tuesday, March 24, 2015

OMG!! See What Make-Up Turned This Guyz Into (Photo)

All looking like ladies....

18 comments:

  1. + photoshop ....lol Olovo see babes oo pick one leave one for chilaka and one for Williams

    ReplyDelete
    Replies
    1. I bind every spirit of gaiety in u Emma. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

      Delete
    2. Amen oh.....emma u make me laugh in geometric progression...hehehehehehehehehhe

      Delete
    3. Amen oooo Emma I we report u to ur sisteram I not a gay young man

      Delete
    4. Why una dey form ,make una save the pics for soapy later oo lwkm ..

      Delete
    5. No be me and u o Emma. I bind u and every wrong spirit u're carrying. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

      Delete
    6. Lol Williams oooo Mr prophet

      Delete
  2. Na wa o wch kind niggaz b dis? Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  3. Mezzy and oda girls wey dey here, abeg swear for dis guys o cos if u don't, men no go hala at u again o. Make dem no take over.

    ReplyDelete
  4. Imao!!!...just imagine,,confirm photoshop...

    ReplyDelete
  5. Can you imajin so Emma this is how you talk to your inlaw abbi

    ReplyDelete
  6. Olovo why you dey jealous ...lol

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...