Tin Tomato no dey full again…..
MTN 10mb no dey reach 24hrs again…
Fish no dey inside geisha again ooo…
Okro no dey draw again….
Close Up toothpaste no dey full again…
Raid no dey kill mosquito again ……..
Abeg oooo make una leave election and focus on matters that concern us..
MTN 10mb no dey reach 24hrs again…
Fish no dey inside geisha again ooo…
Okro no dey draw again….
Close Up toothpaste no dey full again…
Raid no dey kill mosquito again ……..
Abeg oooo make una leave election and focus on matters that concern us..
We notice am for long na....that's y we want change in d presidential office...because SON,CPC n NEFDAC hv all been compromise by wealthy men...
ReplyDeleteHmmmmm,it's all well
ReplyDeleteLmao Ugo naa true ooo
ReplyDeletelololol.. e don te na
ReplyDeleteHihihihi
ReplyDeleteSickness dey everywhere
ReplyDelete