Check Out Super Garage Of 1st Son Of FCT Minister, Bala Mohammed Junior, Who They Say Has No Job!
Pictures of Bala Mohammed Jnr, 1st son of FCT minister, Bala Mohammed hit internet and them say the guy got no job..Smh! lol.. Just see his garage below;
Smh! Oh boy dis Nigga is balling out of control on our colletctive patrimony. Ourpolitrickians should watch it o bcos d waythey squander our resources is so unfair. Pipo dey wey dey find just 100k to empower them, these politrickians would turn a blind eye. I no blame them @all. Na we wey no gree vex. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
No job n dude has this fleets of sexy cars....omo,what is EFCC still waiting mbok....ah,,this is too much oh,,we need to rise n say no to this guys looting tax payers money...
Smh! Oh boy dis Nigga is balling out of control on our colletctive patrimony. Ourpolitrickians should watch it o bcos d waythey squander our resources is so unfair. Pipo dey wey dey find just 100k to empower them, these politrickians would turn a blind eye. I no blame them @all. Na we wey no gree vex. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteThat is d greed and wickedness of d elites in our country, person wey no get work,look at his garage, efcc, is ds one not questionable
ReplyDeleteHe has no job hmmm but all I see here money
ReplyDeleteSmh God help us just imagine
ReplyDeleteSmh God help us just imagine
ReplyDeleteNo job n dude has this fleets of sexy cars....omo,what is EFCC still waiting mbok....ah,,this is too much oh,,we need to rise n say no to this guys looting tax payers money...
ReplyDeleteThere is God oooo
ReplyDeleteEFCC should do what abeg let him enjoy him self he have de chance if na me I fit do more than this
ReplyDeleteChange ur mind oh because GMB go jail u join corrupt politicians oh
Deletehehehehehehehe.. our money don finish o
ReplyDelete