Youths Fleeing From Baga In Trucks After Boko Haram Attack The City
The above photo are some young men fleeing from Baga and Kukawa town in Borno State in trucks following Boko Haram’s attack in the area on January 3rd...
lol,,this no be joking matter oh....d military has now mix politics with their job...I won't blame GEJ for our military failure..their actions is pure sabotage...God help us
Na now dem dey move? If na me I for don kele tey! tey!! Wetin go keep me 4 North ttill dis kain tym. Those wey dem like mk dem remain. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o"
See d amount of money being spent on campaign, even if it is saboutage,enough of it, it's a big shame and blow to Nigeria as a whole, an ill fated terrorist group taking over d army barracks,and ds stupid bokoharam, d western culture dey re fighting against no b dem do d weapon s wey dem use dey fight,Infact it's really getting out of hand
Like I said before,they are busy attacking,ouir leaders are busy campaigning...is this how we begin they new year
ReplyDeletelol,,this no be joking matter oh....d military has now mix politics with their job...I won't blame GEJ for our military failure..their actions is pure sabotage...God help us
ReplyDeleteA very big and clear sabotage
ReplyDeleteNa now dem dey move? If na me I for don kele tey! tey!! Wetin go keep me 4 North ttill dis kain tym. Those wey dem like mk dem remain. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o"
ReplyDeleteEya e no easy oo
ReplyDeleteMehnn... And we have people who are being paid to protect the lives and property of Nigerians
ReplyDeleteAll men de run for their life no be jok o
DeleteWho won die
ReplyDeleteLol
DeleteThey are always attacking, we nor go attack..?..
ReplyDeleteSee d amount of money being spent on campaign, even if it is saboutage,enough of it, it's a big shame and blow to Nigeria as a whole, an ill fated terrorist group taking over d army barracks,and ds stupid bokoharam, d western culture dey re fighting against no b dem do d weapon s wey dem use dey fight,Infact it's really getting out of hand
ReplyDeleteEvry mallam wt em own kettle, mk dem run far away
ReplyDelete