NEWS, CELEBRITY, LIFESTYLE, INSPIRATIONS AND MANY MORE...
Wch kind question be dat? Banky of course. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
I give hot to IK,,black is beautiful n can not b bought in d market with any cream oh...
Dem tell u say na cream Banky dey use. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
No b my mouth u hear am oh
Whch kind hit hot grammar...I don put water 4 fire oooo..shebi na 2 hit hot...no wahala,make dem 2 wait..I dey cum
Hmmmmm, banky for looks, he is handsome no doubt, but for complexion, I go for ikechukwu, I like dark guys
Ik is bera
Banky for try comot cap make we see the head
Emeka u sef no wello. Ahahaha! Dat head fit trap lightening sha! Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Def ikechukwu na. Express definition of a sexy man. Height,built and all he's got it.
===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...
Wch kind question be dat? Banky of course. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteI give hot to IK,,black is beautiful n can not b bought in d market with any cream oh...
ReplyDeleteDem tell u say na cream Banky dey use. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
DeleteNo b my mouth u hear am oh
DeleteWhch kind hit hot grammar...I don put water 4 fire oooo..shebi na 2 hit hot...no wahala,make dem 2 wait..I dey cum
ReplyDeleteHmmmmm, banky for looks, he is handsome no doubt, but for complexion, I go for ikechukwu, I like dark guys
ReplyDeleteIk is bera
ReplyDeleteBanky for try comot cap make we see the head
ReplyDeleteEmeka u sef no wello. Ahahaha! Dat head fit trap lightening sha! Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
DeleteDef ikechukwu na. Express definition of a sexy man. Height,built and all he's got it.
ReplyDelete