Saturday, January 3, 2015

Photo Of The Day: Do You Blame The Little Boy?

Hahahaha! Readers, what do you make of this image?

11 comments:

  1. Lamo....ah dey feel him swag,bobo don provoke...hahahaha....wtf!

    ReplyDelete
  2. Hehehehe,,,see caption na...lol,,,d pikin d para

    ReplyDelete
  3. Hahahahahahahahaha... The guy dey reason he mama.. If to say he fit talk, he for ask he mama which dangote do u mean......Lol.
    #dopecaptioñ

    ReplyDelete
  4. Omo dey pikin show clearly say him momsy. Dey fry lie

    ReplyDelete
  5. Lmao! Chichi even if na you hear am Sef you nogo provoke?

    ReplyDelete
  6. E don red for d mama,o boy!see face

    ReplyDelete
  7. D boy no dey smile again o,c en strong face....lol

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...