NEWS, CELEBRITY, LIFESTYLE, INSPIRATIONS AND MANY MORE...
I think she has a loose nuts in her brain...chilaka n peter make una bring 18/19 flat...lol
Lmao...u go need adjustable too o
Olovo na socket abbi flat
Lwkm...wer d tin...cus me no see anytin....,I agree wit Olovo...her nuts don loose true true
There's nothing hia o. ChiChi e be like say e get wetin u dey see wey we no dey see. Make I turn my fone upside down whether I go see am. For wia! Still no show. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
O boy no be small thing o
she 0wns her b0dy.. and she has de right 2 flaunt it..anyway she likes...this is a free c0untry..
Just becos she dey show u Wetyn u wan c... u go gree may ur wife or sister wear ds kain tin go awtside
Na she sabi.
Wahala dey oh
No b small wahala, so if no b ds nonsense wey she wear,she no go commot, if rape happen dem go blame rapist
===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...
I think she has a loose nuts in her brain...chilaka n peter make una bring 18/19 flat...lol
ReplyDeleteLmao...u go need adjustable too o
DeleteOlovo na socket abbi flat
DeleteLwkm...wer d tin...cus me no see anytin....,I agree wit Olovo...her nuts don loose true true
ReplyDeleteThere's nothing hia o. ChiChi e be like say e get wetin u dey see wey we no dey see. Make I turn my fone upside down whether I go see am. For wia! Still no show. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteO boy no be small thing o
ReplyDeleteshe 0wns her b0dy.. and she has de right 2 flaunt it..anyway she likes...this is a free c0untry..
ReplyDeleteJust becos she dey show u Wetyn u wan c... u go gree may ur wife or sister wear ds kain tin go awtside
DeleteNa she sabi.
ReplyDeleteWahala dey oh
ReplyDeleteNo b small wahala, so if no b ds nonsense wey she wear,she no go commot, if rape happen dem go blame rapist
ReplyDelete