Saturday, January 31, 2015

Is Actress Juliet Ibrahim Hotter Than Kim Kardashian (See Photo)

That's what she thinks, is she right??

7 comments:

  1. She's way hotter. Just dat she's not there in America 4 their media to promote her. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  2. hmmm,,she get k-leg n always not a good actress....so I give to kim

    ReplyDelete
  3. no b ds ladies dey do me abeg, hotter,colder, na their palava

    ReplyDelete
    Replies
    1. Lol @gilbert...wetin d do u,,take it easy oh n enjoy life d way u see am

      Delete
  4. women get serious problem oo,una go bend like say 2mao no dey,4 jst pics..hmm,na wa o...lyk my broda said hot or cold..e no concern me..

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...