Wednesday, January 14, 2015

Actress Foluke Daramola And Husband Campaign For Gen. Buhari (See Photo)

Nollywood Actress and her husband pictured wearing Buhari's campaign shirt. The T-shirt is cool

18 comments:

  1. Endorsement things. Buh com to think of it me no kno dis shawty o! E be like say na yoruba actress she go be. Abeg mk our. Celebrities chop o no tym. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
    Replies
    1. Yup she is a yoruba actress APC party what do u expect

      Delete
    2. Its 50:50 thing..PDP has grounds also in d west

      Delete
  2. Chai! See bobby! May God forgive o. Na natural one b dat o. I no dey talk about d campaign, na wetin I see I dey talk about o.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Guy na wa for you oo na boob you see hmm I fear u

      Delete
    2. Bardmorz I follow u see am too o..lol

      Delete
    3. Seriously that thing is a massive one

      Delete
  3. Yorubas will surely vote for APC

    ReplyDelete
    Replies
    1. Yorubas and house will vote for Apc,I dey fear for Oga Jona matter...


      #GodblessNigeria

      Delete
    2. Y won't they vote apc,afterall osinbanjo is there

      Delete
    3. Ur wrong,,PDP also has grounds in some western states too

      Delete
  4. Why you de fear nao he we winne I strongly belivie that

    ReplyDelete
  5. Lol...madam T-shirt nawa o....d tailor no give clearance 4d boobi sef...nice pics though

    ReplyDelete
  6. See breast..hmmmmmmm...
    Na deir choice sha

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...