Friday, December 26, 2014

Photo Of The Day: Who Send Them O...

Chai! And that guys was passing.

15 comments:

  1. Lol.....I guess na committee of friends...hehehehe,d must be kind to help out unlike some women..I pity d driver oh,them go finish am with mouth

    ReplyDelete
  2. Hahahahaha.... See uniform dressing for pushing bus..Lol... This is really photo of d day..

    ReplyDelete
  3. It should go for Photo of the Month.

    ReplyDelete
  4. Lmao,i tell u ekene....this na d best pix this year,infact I don download am

    ReplyDelete
  5. Too funny, wetin dey wan do sebi na dem wan go party

    ReplyDelete
  6. Lol!! No dulling the driver must have told em...push or you remain here

    ReplyDelete
  7. women have always believed that what a man can do, they will do it better. allow them to do that one na

    ReplyDelete
  8. Hahaha, them no get work o, shebi them wan go wedding na, I just pity them say the bus fit still splash mud for their fine asho ebi o.

    ReplyDelete
  9. Omo no be small thing ooo all na grooven lol

    ReplyDelete
  10. Hahahaha,NT a gud one.Chi chi tanx for the card,you are a darling.

    ReplyDelete
  11. Chai,na meeting ds women dey go,abi na party,Ehhhhhh d bus na bad mrkt

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...