Tuesday, May 26, 2015

World Leaders Have Started Arriving Nigeria For The Inauguration (Photo)

The arrival of the President of the Republic of Guinea in Lagos for the inauguration...

7 comments:

  1. Oh really? una well come oo make e be say the better when dey una country follow una com...well i just dey laugh

    ReplyDelete
  2. Dis president no get work o. Ceremony wey b Fri, Tues u don rch here.

    ReplyDelete
  3. U no say na only disco dem dey dance for panya, so he needs to b here early for advice

    ReplyDelete
  4. Lol,,this men should wait na,,baba,,friday events n ur coming here today...ok oh

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...