Saturday, May 16, 2015

Photo Of The Day: Edo Girls Plan For Governor Ashimole's Wife

Nigerians won't stop cracking me up...

12 comments:

  1. Oh my God! These pipo are crazy. Ahahahahaha! Edo girls are normal o make una no dey paint dem like dis again oooo. Hillarious I must say

    ReplyDelete
    Replies
    1. Make I hear! Dem be pilot, na true be this joor

      Delete
    2. And they fly with no connecting flight hahaha

      Delete
    3. Onye 4get dat thing joor! All those many many winch 4 Africa magic wch tribe dem dey portray? Abeg make we leave mata 4 Mattias. Every tribe get winch joor.

      Delete
    4. Yes oo! Every tribe get winch but na passenger winch them be.. Edo own na captain pilot winch.. #justtryintobesilly

      Delete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...