Friday, April 3, 2015

OMG!! What Is This?

Choi! Is this a he or she bikonu?

13 comments:

  1. Let me believe its photoshop but if na she,,men it will b a no go area for me or else na hospital I go d go everyday if we hv sex...lol

    ReplyDelete
  2. Ewo!! Wtf is this lmao I have no idea if naa he/she or maybe both sef

    ReplyDelete
  3. May God forbid bad tin. I no dey here o. I don run 440

    ReplyDelete
  4. Abeg bardmorz wait for me i dey your back

    ReplyDelete
  5. @Bardmorz and Kayode were una 2 dey fade dey go? Ahaaaha! Men no well 4 dis blog abeg. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  6. Uwaifo ask dem,make una stand,Infact I share ds he she among u

    ReplyDelete
  7. No way to have sex with her, na hospital be d next day oooo.... Na no go area but she fits to be my bouncer.

    ReplyDelete
  8. Make anybody no forget in leg ooo coz me don speed up!!!

    ReplyDelete
  9. Why are you guys acting like babes na OBJ girl friend nao

    ReplyDelete
  10. Lmao.... olovo nd co... dat ma easter gift to u peeps... njoy nd se u in de hospital..lol

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...