See u Emma. Who hia u dey mk mouth here praprapra go think say u no dey fia ur kele. Come 2 think of it o, how u go be whn ur babe dey whoop ur ass sef? Chai. Aweful. Ahahaha. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
As funny as dis may sound do u kno it can truely happen? Some pipo are too quick 2 want 2 revenge dat dey start saying things dey never should hv said. So as we laff at d joke let us also reflect on d lesson 2 be learnt from dis. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Lmao....dis one sharp pass razor blade.....hahahahahahaha...girls. ehen,I will go and try it on my gf
ReplyDeleteLol,but our 9ja gals no d take this kind joke play oh,unless u want her to visit one babalawo for villa
DeleteLol...u talk true oo,sum gals ready to go dat far
DeleteNa acid she go use wait for u
DeleteHehehehehehehe......better still she can reply back with her cook up story too....but this is really lovely n funny too...I go try am with my babe
ReplyDeleteBros if she slap u no call my name oo,cus me go dey 10meters b4 I tell ma babe o..lol
DeleteHehehehehehehe
DeleteSee u Emma. Who hia u dey mk mouth here praprapra go think say u no dey fia ur kele. Come 2 think of it o, how u go be whn ur babe dey whoop ur ass sef? Chai. Aweful. Ahahaha. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Deleteuwaifo wer u dey oo,I knw say na dis kin tin u dey like
ReplyDeleteAs funny as dis may sound do u kno it can truely happen? Some pipo are too quick 2 want 2 revenge dat dey start saying things dey never should hv said. So as we laff at d joke let us also reflect on d lesson 2 be learnt from dis. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteBros eh!...e dey happen wella..but u go try am wid ur babe??lol
DeleteThis could have happened real oh
ReplyDeleteWow, the girl really missed
ReplyDeleteYou no like ur self to tell 9ja girl this joke she we not scrol dan but you are finish
ReplyDeleteOkotorikpo!
ReplyDelete