Sunday, May 10, 2015

What Is Omotala's Husband Doing To Ibinabo? (Photo)

Lol! This happened a while ago. They look were so exited...

6 comments:

  1. Hmmmm,ibinabo this no b Fred amata oooo, hope OmoT see am

    ReplyDelete
  2. Well,,I see nothing wrong here...na adults in celebration mode

    ReplyDelete
  3. Olovo na another man wife lap e hold so ooo, abeg somthing dey wrong. Wch kind celebration dey bring dat one? Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  4. Abeg nothing too serious jare no be just lap

    ReplyDelete
  5. Nawa o so una no get eyes, ..na handkerchief em dey hold o

    ReplyDelete
  6. I see Nothing special here.. next topic pls

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...