Monday, May 11, 2015

What Has Tonto Dikeh Done To Her Lips!? (Photo)

This lady sef...

10 comments:

  1. Anything She likes make She do na She sabi

    ReplyDelete
  2. Singlehood na bad thing for women oh...see how this one d fool her self

    ReplyDelete
  3. ylie Jenner na him dey influence her now? Smh. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  4. Uwaifo and olovo, una mouth shaaa,Obinna I say make u submit cv,u lock up,apply giv Tonto may be na u go deliver her from ds singleness

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...