NEWS, CELEBRITY, LIFESTYLE, INSPIRATIONS AND MANY MORE...
Omo she don white finish oooo. Mogbe! What a Xformation. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
she come resemble ogbanje lol
That is her bizness but I pity her when she enter sun
Lol,,,this one na whity oh...
How dem dey do ds thing,that is y I give kudos to Genevieve, ini and uche jumbo, see how beautiful they re,men no dey see dem!re dey not getting roles,if surgery come now,wetin she go do
I pity you
===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...
Omo she don white finish oooo. Mogbe! What a Xformation. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteshe come resemble ogbanje lol
ReplyDeleteThat is her bizness but I pity her when she enter sun
ReplyDeleteLol,,,this one na whity oh...
ReplyDeleteHow dem dey do ds thing,that is y I give kudos to Genevieve, ini and uche jumbo, see how beautiful they re,men no dey see dem!re dey not getting roles,if surgery come now,wetin she go do
ReplyDeleteI pity you
ReplyDelete