Thursday, May 7, 2015

Photo Of The Day: LMAO!! When You Fail To Feed Your Kid

The kid is seriously trying to extract breast milk from the manikin...

8 comments:

  1. Dis kind pikin go chop winch 4 outsidee b4 e con house o. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  2. Lmao!no b small winch e go chapbook,Shuuuu na so e dey start,and d mother is there

    ReplyDelete
  3. Ahahahahahaja....this one bad egg oh

    ReplyDelete
  4. Lol come de pinking de hungry o

    ReplyDelete
  5. Una remember the baby sitter caught on CCTV breast feeding a baby shes employed to look after? This is d same case mayb hes hungry and d mama de form she no wan her breast to b flat.

    ReplyDelete
  6. Dat pikin get nigeria blood......lmao......dis kind pikin go chop plenty winch frm outside ooo

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...