Friday, May 15, 2015

NYSC Camp: What Is Wrong With This Photo

Getting them strong for the Labour Market I guess...

18 comments:

  1. This comment has been removed by the author.

    ReplyDelete
  2. Uwaifo and his teacher

    Teacher: Behind every successful man there is a woman. Class what do we learn from this? Uwaifo: We should stop wasting time in studies and find that WOMAN. LOL

    ReplyDelete
    Replies
    1. Edo boy u dey find my trouble o nd u go see m. Lolzzzz. I never see chnce fix my keypd, some letters dey wey I no dey fit write.

      Delete
    2. Olovo nd Emma una dey allow Edo boy oppress me abi. Goddey

      Delete
  3. Not only geting them strong na which kind life be this nao

    ReplyDelete
  4. Na so e dey be!! Just have to endure the weeks.lol

    ReplyDelete
  5. Believe me its fun oh....an experience once in a lifetime......

    ReplyDelete
  6. Dis is utter rubbish. Wht kind of useless trininig b dis.

    ReplyDelete
  7. My Brother you de see waitin me de see too

    ReplyDelete
  8. Replies
    1. 4 were u nd Olovo dey n him Edo boy dey oppress me un no gree tlk.

      Delete
  9. Naxo de level b 4 camp nah...smtym u go hold ya ear com dey jump lyk frog....frogjump.....cnt 4get.... such experience...chai...

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...