Thursday, May 14, 2015

Can You Marry A Lady That Looks Like This?! (Photo)

 What do you think, she might be rich...

Scroll down for another photo...

21 comments:

  1. No way cos I don't want to be beating

    ReplyDelete
  2. Ugo na so u hate me reach,,,its all about choice...for me,,its a no no no.....this one go beat hell from my family members oh...

    ReplyDelete
  3. God 4bid o, olovo u wey still grab dey fiaa wetin u want make Edo boy and dem Emma con do?Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  4. I have a girl like this in Auchi, though we are friends but Marriage oh No I no be gay

    ReplyDelete
  5. Nah.. Never.. They go think say I be gay if I date this kin girl sef talk less of marry

    ReplyDelete
  6. I can't Marry dis kind girl but i go fit help am ooooo #titimood#.

    ReplyDelete
  7. If woman b orobo una go complain,ok ds one come b like una,una dey run,diarisi goduooooo

    ReplyDelete
  8. Yeah sure...if I love her...she's nt bad sha, she's fine...

    ReplyDelete
  9. How would I as a man marry a man nah!

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...