Breaking News: Violence And Shootings At Lekki/Ikoyi Bridge
Commuters are advised to use alternative routes...
A violent riot has been reported near Lekki-Ikoyi link bridge in Lagos State. It was allegedly caused by okada riders protesting against the police who shot one of them.
Wetin dem go talk say dem see now? Even when dem see police dem still dey misbehave. I hope no one falls prey to their evil machinations today. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
nawa o, hmm the end of this wont be funny @ all
ReplyDeleteNawa o make de free this okada pe nao
ReplyDeleteWetin dem go talk say dem see now? Even when dem see police dem still dey misbehave. I hope no one falls prey to their evil machinations today. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteHmmm,,I guess @d end them go put d blame on jona.....its terrible....NPF manner of handling civilian affairs is worrisome
ReplyDeleteOgada and police, make dem continue
ReplyDeleteWetin come be problem again? I think say election don finish
ReplyDelete