E remain northwest(sokoto) and southeast(porthacort) so make we for complete four cardinal point trekkers!! May the good Lord see him tru!!! Unto the next one!!!
Olovo and Uwiafo, na ur turn remain ooooo, so dat I go get helicopter we go dey monitor u...Lol But I don't think dis guy's get work oooo and dey believe dis can make dem rich hhhhhhhmmmm!!! After dis 1now another person go still come out oooo.... God have mercy sha.
Make una dey folo am dey go o make e no go dey enter along. I wish him a safe trip tho. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteEmeka and Bardmorz shud represent chichi nwa Africa,we go dey behind dey cheer una
ReplyDeleteGbam! We are in support of the selections lol
DeleteI don talk am you get bad plan for me God pass you
DeleteAhahahahahahahah
DeleteHappy trekking
ReplyDeleteHappy trekking
ReplyDeleteOghene.........this one na papalolo
ReplyDeleteWee trek from my room to the bathroom too
ReplyDeleteWee trek from my room to the bathroom too
ReplyDeleteE remain northwest(sokoto) and southeast(porthacort) so make we for complete four cardinal point trekkers!! May the good Lord see him tru!!! Unto the next one!!!
ReplyDeleteThis people dun get work to do now. Him no go carry fans like d first one though.
ReplyDeleteOlovo and Uwiafo, na ur turn remain ooooo, so dat I go get helicopter we go dey monitor u...Lol
ReplyDeleteBut I don't think dis guy's get work oooo and dey believe dis can make dem rich hhhhhhhmmmm!!! After dis 1now another person go still come out oooo.... God have mercy sha.