Their conversation would be like;
Atiku- congratulation his excellency
Buhari- thank you my boy
Atiku- sir how we go celebrate am na.
Buhari- i no get money now
Atiku- ha! U no know the way again, na stealing sure pass.
Buhari- na ogun go strike you, you don forget say i dey fight corruption.
Atiku- no vex my oga, abeg you fit give me minister post.
Buhari- you dey craze, infact you must be born again before i will give you a post, oya laugh like mumu in front of the camera make you commot for here
Atiku- (laughing like mumu) ok sir...
LOL, CCNA'ers, analyze your own and the best will get's featured on the blog!
Very funny fighting corruption he should start with pple like that
ReplyDeleteAhahahahahahahaha....hilarious....indeed that his mumu laugh no b for free oh......
ReplyDeleteWe go see na
ReplyDeleteD person wey analyze dis thing na fool abeg nareal "smile like mumu make u comot 4 here". Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteWhy you dey call am fool which one you don do sef
DeleteLmao ,very hilarious
ReplyDeletelmao.. cracking
ReplyDeleteLol, funny though
ReplyDelete