Man Becomes Best Friend With 20-Years-Old Crocodile (See Photos)
The man in the photo took it up on himself to nursed care for the crocodile back to health after it was shot by a cattle farmer. 20 years after, they remain close friends.
Make him just dey pray make d crocodile always dey good mood o. Bcos whn ur best frnd wey b human beign fight u u fit survive am, buh crocodile, hmm na God u go folo talk d rest o. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Sometimes wen I see d length at which dey take risk,I remember d word in Genesis,God has given us dominion over d birds in d air,d beast and over all creeping creatures,so I applaud dem for d courage
Make him just dey pray make d crocodile always dey good mood o. Bcos whn ur best frnd wey b human beign fight u u fit survive am, buh crocodile, hmm na God u go folo talk d rest o. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteShit n crazy...risky stuff people do this days leaves me speachles
ReplyDeleteSometimes wen I see d length at which dey take risk,I remember d word in Genesis,God has given us dominion over d birds in d air,d beast and over all creeping creatures,so I applaud dem for d courage
ReplyDeletel just dey laugh d man..
ReplyDeleteBut the croc is dead now....seen the documentary
ReplyDeleteNa which kind life nao
ReplyDelete