Thursday, March 12, 2015

Apart From Music, Kcee Is Also Talented In Cooking (Photo)

The Popular singer no doubt loves cooking as he often share pictures of him in the kitchen cooking. yah! He is also talented in cooking unlike Davido that said he is talented in love making apart from music..lol..Me sef like men that knows how to cook..:)

13 comments:

  1. Good! @least e go dey cook 4 e wife. Olovo Emma I hope say una dey cook 4 una babe. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  2. Lol,,interesting...I need to hv a taste to score him

    ReplyDelete
  3. Olovo wot do u like in d kitchen

    ReplyDelete
    Replies
    1. Olovo I dey suspect u,this one mezzy dey ask u dis kin question...hmm ogadinma o!

      Delete
    2. Mezzy what is happen hmmm I no understand you with olovo but I we tell you what he like beans and yam

      Delete
  4. Lol,man wey no sabi cook,na em woman go use do shakara..the last tym I cook 4 person hus,em wife fall inlove wiith me ....hahahahaha....I take off oo,to avoid trouble

    ReplyDelete
  5. becos e snap for kitchen nor mean say e sabi cook..

    ReplyDelete
  6. Okay nao. He can. Open a fast food joint de guy go sale wella

    ReplyDelete
  7. Emeka I no want man wey dey enter kitchen, sit on d dinning and I will serve u,men wey dey enter kitchen, hmmmmm,their wives has to b very nice and good cook,otherwise Hmmmm,am talking from experience, so olovo,Emmanuel, Emeka,Osasu,Uwaifo, stay off d kitchen wen u get married

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...