NEWS, CELEBRITY, LIFESTYLE, INSPIRATIONS AND MANY MORE...
Ugo na u kno. Wetin u dey find o. As for me I no see anything talkless of say I kno who e open for. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Chai! Artist dey try o. If ma girlfriend sef no sit well, I go vex not to talk of opening dat shit.
Bros pussy no be shit...nad even close
Lol @peter
Bardmoz I dey with u 4 dis one o. Me no gree whether na film or real life. Gobe go dey o. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
Lol
How e go be shit abeg no eva call pussy shit again o
Na nollywood abeg...
Its just another movie scene
Another scene, na person mama be dsooooo,d role u play as a single and a married woman shud differ,children do alot of what dey see their parents do, than wot they re tot,she shud b careful
Hehehehehe
Hehehehe waiting person de feel heat you de shout hehehe I no like am
That's an old movie na
===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...
Ugo na u kno. Wetin u dey find o. As for me I no see anything talkless of say I kno who e open for. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteChai! Artist dey try o. If ma girlfriend sef no sit well, I go vex not to talk of opening dat shit.
ReplyDeleteBros pussy no be shit...nad even close
DeleteLol @peter
DeleteBardmoz I dey with u 4 dis one o. Me no gree whether na film or real life. Gobe go dey o. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
DeleteLol
DeleteHow e go be shit abeg no eva call pussy shit again o
DeleteNa nollywood abeg...
ReplyDeleteIts just another movie scene
ReplyDeleteAnother scene, na person mama be dsooooo,d role u play as a single and a married woman shud differ,children do alot of what dey see their parents do, than wot they re tot,she shud b careful
ReplyDeleteHehehehehe
ReplyDeleteHehehehe waiting person de feel heat you de shout hehehe I no like am
DeleteThat's an old movie na
ReplyDelete