Wednesday, February 4, 2015

Something Is Definitely Wrong With This Name Change Advert...

You go fear name change Advert hehehe!

6 comments:

  1. Na wa.....I can't even memorize d name...see hype this man is giving hiimsellf...

    ReplyDelete
  2. Dis guy serious o. Omo evn family members hv to comply. Ahahahaha! Hmmm!" Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  3. Na demon destroyer una dey see so,warri no dey carry last if una no wetin ds man don do for warri&environs, u go fear fear , he was an Anglican priest,wen he opend his church, Dts wen all ds change of name started, we call him,Osu

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...