Tuesday, February 3, 2015

Rapper Nicki Minaj Is So Happy With Her New Boyfriend (Photo)

Nicki Minaj shared photo of her and new boo, Rapper Meek Mill on her Instagram page last night. They are truly in love

13 comments:

  1. All these celebs sef,after 4mnths,brk-up go start..let's see how far they go,wish dem well though

    ReplyDelete
  2. Dis shawty clean sha. Dis boy go kpai anybody wey near dis girl o. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  3. No b small film trick @gilbert......but I wish her all d best at last now she can move on

    ReplyDelete
  4. Na so e dey start wish her the best sha

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...