Monday, January 12, 2015

See Wizkid's New Look As He Lets Dreadlocks Go (See Photos)

That dreadlocks sha... e been no fit mbok!.

See how he looks before below.

10 comments:

  1. Lol....d before pics..he looked liked fried fish head,but he looks beta now.

    ReplyDelete
  2. Dis pikin don fresh finish sha. Money good o my pipo. Smallie Of Dat day don dey do real shit. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".

    ReplyDelete
  3. The bobo don try he look cool now




    ReplyDelete
  4. money is all over dude men...flex on

    ReplyDelete
  5. Abegi,make we hear word....whch kin money

    ReplyDelete
  6. e fit am sha na em money dey talk ooo

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...