Tuesday, January 6, 2015

Niyola Takes Tempting Selfie With Banky W's Very Cute Younger Brother

They both pose for the selfie...

Scroll down for another photo...

18 comments:

  1. They both look good 2geda u kno! Gat me thinking. Mayb somtin btw dem just might work out. U never kno until u try. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o"

    ReplyDelete
  2. Hmmm...cute for this one ..ok oh..we see am

    ReplyDelete
  3. The guy try ooo,only say banky fine pass am,not without cap ooo....lol

    ReplyDelete
  4. Am still looking for what's tempting in the pics...please who has seen it??

    ReplyDelete
  5. But the guy resemble banky nobe small ooo!

    ReplyDelete
  6. Hmmm Bia ugo u go try dey use words wey dey 4 the pics wey u post cos me no see anytin tempting 4 the pics o

    ReplyDelete
  7. Abi ooo me sef no see anytin ooo

    ReplyDelete
  8. Mtchwwweeee, update don finish abi,no worry I go send my selfie

    ReplyDelete
  9. Just a picture, nothing fantastic.

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...