Headies Next Rated Act 2014 winner and New king of reggae music in Nigeria Patoraking went to receive new year blessings/prayers from iconic Nigerian musician, Daddy Showkey. Praying for Patoraking, Daddy Showkey said;
"Person wey no get, go see you, e go no say na you. Person wey no dey hear, go see you go love you. Person wey no dey see, go see you, go see. Your road go dey clear. God go bless you. Na so you go bless children."CLICK HERE TO SEE WINNERS OF Chi-Chi Nwa' Africa's Gossips Highest Commenters (Add me on BBM:Pin - 514DA915)
Awww...that's so thoughtful of showkey....good one
ReplyDeleteLol..nice one
ReplyDeleteHehehe....very important to pay homage to d old woods in d game....if u no get ur fathers blessing,men ur going no way
ReplyDeleteHop say him no bless am with crase
ReplyDeleteLol,but e make sense oo
ReplyDeleteDats what Jah man call Respek. Kpoom. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o".
ReplyDeleteLol, nice one
ReplyDeleteLol..crase or no crase all join
ReplyDeleteHahahah, so funny, abeg pay ur homage well
ReplyDeleteHehehe, I love this prayer in pidgin.lol
ReplyDeleteAmin o! Na so e go b
ReplyDelete