Tuesday, January 6, 2015

Hehehehe!! APC Campaign Billboard Spotted In Accra, Ghana (See Photo)

LOL!! Publicity La Extreme........

15 comments:

  1. Photoshop but all the same if this is realm...then APC has gone beyond her limit...which kind of campaign strategy be this

    ReplyDelete
  2. So Ghanaians go com vote for Nigeria Abi?..waste of publicity.

    ReplyDelete
  3. No be so oooo,naija pple dey Ghana ooo,dem fit come bk come vote na,afterall Ghana no far from naija

    ReplyDelete
    Replies
    1. But they are not registered so that's out of d question

      Delete
    2. Bros thank you....unless dem go smuggle voters card give them.

      Delete
    3. Welcome to naija.. To smuggle nor dey hard for here

      Delete
  4. Na Buhari desperacy no go mk me vote for am lie lie. Him just carry dis presidency 4 head like birth right. Like Doyin Okukpe said na holy communion remain mk e dey take 4 church. Hmmm! "Uwaifo don talk e own o"

    ReplyDelete
  5. Dis one na jst to jones person jor...shey naija go bcos of stupid vote leave Ghana dey cme here to vote

    ReplyDelete

===> Follow Chi-Chi Nwa' Africa On BBM Channel C0032A9BF To Get Update On Latest News, Entertainment, Sports, Opinion, Relationship, And Lots More...